Touch the screen or click to continue...
Checking your browser...
witccat.pages.dev


Dr gifty anti biography of barack obama

          K views.

        1. K views.
        2. Gifty Anti is a Ghanaian journalist and broadcaster.
        3. Itsafronomics's profile picture.
        4. For the first time ever, more than 9 in Americans had health insurance, including more than 17 million who had gained coverage thanks to the Affordable Care.
        5. May be an image of magazine.
        6. Itsafronomics's profile picture..

          Gifty Anti

          Gifty Anti

          Oheneyere Gifty Anti (born January 23,)[1] be Ghanaian journalist den broadcaster.[2] She be de host of de Standpoint programme;[3] wey dem dey discuss issues wey dey affect women for Ghana Television top.[4][5]

          Ein life matter

          [edit | edit source]

          Gifty be native of Cape Coast wey dey Central Region buh dem born den raise am for Tema, wey dey de Greater Accra Region of Ghana.[6][7] She be de last born of family of eight.[8] Secof economic hardships, she hawk den engage for carpentry works to earn doth.[9]

          Gifty marry Nana Ansah Kwao IV, Chief of Akwamu Adumasa.[10] Dema marriage ceremony happen for Trinity Baptist Church for 25th October, [11] She born ein first kiddie for 11 August, [12][13][14] Dema kiddie, Nyame Anuonyam, be pride give am wey she dey express so much joy for having a miracle child, even at